NO COMPETITION歌词
作词 : DaVido/Asake/1da Banton/Olamide
作曲 : DaVido/Asake/1da Banton/Olamide
[Chorus: Davido]
No competi-competi-
Competition for my lady
Oh no
‘Cause she get everything wey I need in a woman and more
My lady, if you see my lady o
This na number one
You go know sey people fine
You go know God design na helele
(Oh, na helele, oh ah)
Shey na yansh o (eh), be like mattress (eh)
Shey na face o (eh), be like actress (eh)
I say nobody fit contest o
Oh oh oh, with my baby o
Shey na yansh o, shey na face o
Shey na waist o, una no be matе o
Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo
Nobody to fit contest o, uh
[Verse: Asake]
My Agbani Darego
Olo mi, my Nenе go
Omo mummy, ele daddy
Mr. Money, like lepa shandi
Ṣo mọ pe you carry, o tobi
O l'ara, o l'omi
Fa mi mọra, Angelina Jolie
Iwo nikan, nikan, nikan, nikan, o ti to mi
Mo ko ẹ jẹ bii ti Indomie
Baby durọ mọ mi, no go leave me lonely
Gbagbe jonzing, make you leave the story
Ma lọ kan'ra mọ mi, 'cause you see me stoning
Iwọ ṣa maa wo mi
Bi mo ṣe n jo, iwọ ṣa maa wo mi
O ni problem, iwọ l'alabaro mi
Ọlọlade o, k'ori mi maa ta ko mi ooo
[Bridge: Davido]
You're my soul, my soul
You be the melody for my soul
Girlie you're my all, my all
Can't leave you alone
Oh oh
[Davido]
No competi-competi-
Competition for my lady
Oh no
‘Cause she get everything wey I need in a woman and more
My lady, if you see my lady o
This na number one
You go know sey people fine
You go know God design na helele
(Oh, na helele, oh ah)
Shey na yansh o (eh), be like mattress (eh)
Shey na face o (eh), be like actress (eh)
I say nobody fit contest o
Uh-uh-uh, with my baby o
Shey na yansh o, shey na face o
Shey na waist o, una no be mate o
Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo