10 Kilo 作曲 : Jacob Hunter Ye!!! Ọrọbọ ten kilo Say this your body make me wan go Ọrọbọ, ọrọbọ, ọrọbọ ten kilo Ye, girl I'll be here till the sun down Swear you dey make my mind no touch ground I no say different songs don come out But my girl if I no sing about you wetin sing o, baby You dey make my body ayaya Anytime I dey see you I dey shamanya If you leave me I fit run go mad Why I no fit leave you my ọrọbọ ten kilo Say this your body make me wan go gyrate No fit concentrate, eyaa Ọrọbọ ten kilo Dey chop my money and everything I getti Me I no go fit forget you baby no lie Drama, leave drama for who getti power Person wey get plans for you no go stammer I know you no go para if I bless your aza Good times anytime ẹja nla land I don craze o for your matter Anytime I seeyou body no fit calm down If na ment o, it is allowed Our loving dey too important I don craze o for your matter Anytime I see you, body no fit calm down If na ment o, it is allowed Our love dey too important Say this your body make me wan go gyrate No fit concentrate, eyaa Ọrọbọ ten kilo Dey chop my money and everything I getti Me I no go fit forget you baby no lie Say this your body make me wan go gyrate No fit concentrate, eyaa Ọrọbọ ten kilo Dey chop my money and everything I getti Me I no go fit forget you baby no lie Say this your body make me wan go gyrate No fit concentrate, eyaa Ọrọbọ ten kilo