[00:00.000] 作词 : Divine Ikubor [00:01.000] 作曲 : Divine Ikubor/Michael Ovie Hunter [00:06.917] London [00:12.007] Another banger! [00:13.808] All of my guys dem dey tell me say me I be party animal [00:16.687] Who be that girl wey dey shake her ikebe for back me I want her I like her [00:20.272] Whether the ikebe na real or fake abeg just dey back am (Come) [00:23.186] How you go sell me money then I spray the money then you come dey pack am [00:26.468] You no see say na Balenciaga I dey rock abeg no dey march am [00:29.538] Me wey be area boy I dey do my things zaga zigi zigi zaga [00:33.751] Rema what is the matter [00:35.244] I go prove to dem say somebody badder eh [00:37.214] Some body wicked eh [00:38.416] I go do my best to make all of una vex [00:40.395] I don comot for my set I don intercept [00:42.390] I don put the game for reset [00:43.571] Shey you wan gatekeep who sabi jump fence eh [00:45.785] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba [00:49.038] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba [00:52.219] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba [00:55.426] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba [00:57.817] Emi ati awon guys e mi italawo e mi itolowo [01:01.048] Italawa itolowo ita itolowo eh eh [01:04.520] They want banger eh eh give them back to back [01:07.202] Eh eh buss up their medulla grr grr [01:09.258] Tell all your faves that I asked you to ask them who’s their daddy [01:12.111] H-I-M huh I’m that **** I’m that huh [01:15.292] I’m that **** huh father figure [01:18.329] I dey vex everyday only thing wey fit make me dey happy na ikebe [01:21.622] Internet gangsta that thing wey you talk make you come my front make you for repete [01:25.630] Rema what is the matter [01:26.936] I go prove to dem say somebody badder eh [01:29.201] Some body wicked eh [01:30.302] I go do my best to make all of una vex [01:32.194] I don comot for my set I don intercept [01:34.173] I don put the game for reset [01:35.440] Shey you wan gatekeep who sabi jump fence eh [01:37.675] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba [01:40.913] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba [01:44.125] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba [01:47.344] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba [01:50.495] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba [01:53.897] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba [01:57.176] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba [02:00.284] Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba Ozeba