[00:00.000] 作词 : Ayodeji Ibrahim Balogun [00:00.597] 作曲 : Ayodeji Ibrahim Balogun [00:01.195] [00:19.701]Say you no believe what my eyes done face [00:22.697]If I got a bad *****, tell me all is okay [00:24.948]Ah dey, burn my zoot, and I run my race [00:27.701]And I stand, real tall, no matter what man face [00:30.197]So many things that my eyes done face [00:32.705]And I never worry ’bout what the next man say [00:35.202]And I keep it so cool, keep my mind real sane [00:37.952]Tonight [00:38.695] [00:40.704]Loose guard, man no fit loose guard, yeah [00:42.701]No dey waste time, brother no time, yeah [00:45.197]Money on my mind, me never waste time, yeah [00:47.706]My mind, my mind, oh my, oh my [00:50.455]This kind hammer no fit lose time [00:52.698]Man I no dey look nobody, feel sey i feel fine yeah [00:55.206]And I stand real tall and I send no one, tonight [00:58.701] [00:59.454]Dem nuh fi run my race [01:02.706]Run my race, run my race [01:05.202]Run my, run my race [01:09.695]Steady I dey my lane [01:12.203]I say run my race [01:15.199]Run my race [01:17.698]Run my, run my race [01:19.205] [01:21.201]This kind ting weh I see e don tey [01:23.198]Say I got a bad ***** wey wan’ go away, yeah [01:25.707]Plenty stress, we fi make man craze [01:28.203]Many, many tings I dey for ghetto, no pay [01:30.453]Say the people dey suffer but dey smile for face [01:33.206]But if Starboy talk, dem say Starboy craze [01:35.702]But I keep it so cool and ah dey run my race [01:38.198]For life [01:39.951] [01:41.206]Loose guard, man no fit loose guard, yeah [01:43.203]No dey waste time, brother no time, yeah [01:45.699]Money on my mind, me never waste time, yeah [01:48.207]My mind, my mind, oh my, oh my [01:50.957]This kind hammer no fit lose time [01:52.954]Man I no dey look nobody, feel sey i feel fine yeah [01:55.948]And I stand real tall and I send no one, tonight [01:59.455] [02:00.200]Dem nuh fi run my race [02:03.207]Run my race, run my race [02:07.954]Run my, run my race [02:10.196]Steady I dey my lane [02:12.704]I say run my race [02:15.954]Run my race [02:17.951]Run my, run my race [02:20.446] [02:20.957]Say na this kind night [02:22.700]Say we want no stress, we dey thank God for our lives [02:25.707]Say na this kind night [02:27.704]Hold on to me, baby no kain here [02:30.700]Say na this kind night [02:32.951]Fill up my cup, let it run over [02:35.704]Say na this kind night [02:37.701]Say we let nobody know [02:39.199]Say we living on the low [02:40.708] [02:40.951]Dem nuh fi run my race [02:43.705]Run my race, run my race [02:48.208]Run my, run my race [02:50.447]Steady I dey my lane [02:52.955]I say run my race [02:56.208]Run my race [02:58.459]Run my, run my race